It is presided over by the President of the Senate and assisted by the Deputy President of the Senate. As the highest lawmaking institution in the country, the Red Chamber is constitutionally vested with the power of making laws for the peace, order and good governance of the Federation. Similarly, it is empowered to represent the interest, yearnings, aspirations and wellbeing of the citizenry. A bill for an act to repeal the copyright act cap c28 lfn and to re-enact the copyright act Federal university of health sciences, otukpo, benue state est, etc, bill, A bill for an act to repeal the medical and dental practitioners act ; and to re-enact the medic.
Connect with us Know your Parliament: Stay up to date with all legislative activities: nassnigeria. The 9th National Assembly Leadership. E happun for Abuja, Bannex Plaza on March 11, Di mata don spark plenti reaction for social media as di video go viral. But di senator say di video wey di online tori pipo publish no dey complete and e say dem suppose balance di report.
Den my sista call me say dem dey for one shop somewhere and dem dey do ladies tins. Den suddenly I receive phone call say dem beat my sister friend and she faint for di shop.
When I go dia I see vomit and blood and den I demand to know wetin happun. Di tin shock me so I gatz call ambulance, I gatz call di police to clear di area in case may be di lady die.
If you watch di video, I come in and sidon somewhere ontop one yellow generator, as I dey step out, somebody wey cari holy bible for hand attack me and slap me three times. Di lady come hold me, a lot of issues bin happun actually," Senator Abbo tok.
0コメント